Nollywood actress Nkechi Blessing has gained attention on social media after speaking out about the status of the economy following her market experience.
On her official Instagram page, the actress shared a video in which she regretted her experience in the market trying to buy a few food items.
According to Nkechi Blessing, she carried N150,000 with her to purchase for food items such as goat meat, fish, turkey, and more, but to her astonishment, she was unable to return home with even N1000.
Speaking further, the Nollywood celebrity expressed concern about a small tuber of yam costing N10,000. She saw that many people were comfortable with the way things were, and that she is not one of those who prefers things as they are. Nkechi Blessing also hinted at maybe relocating out of the country.
In her words:
âI literally carried N150k to the market just to buy basic things, two kilos of turkey, catfish, live chicken and goat meat. Guess what, N1000 no dey follow me comot from this market. One yam na N10,000 now, one lean yam! And a lot of people are not even talking about it anymore, e be like say una de enjoy this new economy wey we dey so. I no be rich so I need to complain, the rich sef dey complain but me I no be the rich, Iâm one of the masses, the poor masses and I am complaining like this. E dey now o, na in we fit dey buy am, if e no con dey nko? Time to dust my passport o because itâs no longer getting funny. One oyinbo woman dey this market with me, since she just dey perambulate, she never fit still buy one yam because the price dey shock her. Imagine make price dey shock oyinbo talkless of me wey be Nigerian. I no know who I won complain to buy I just wan tell una say e no dey funny anymore o, itâs no longer funny. Na hunger we dey enter so o and I no get farm for my compound where I go farm. Which way? It is well.â
See video:
Read comments below:
@ Lustrefeel_sutanas: âItâs not funny, food is so expensive⌠even beans one derica going over 2K now .â
@Enkay_closet: âThis period we donât eat when we are hungry , we eat when we want to die .â
@iamkingdinero1: âTurkey for this period ? Me na TICO meat I deh eat now o strictly on tico diet .â
@ewareemi_beautyhouse: âEven if you get farm, you fit plant everything? This is what I use to tell people when Dey say ehn âeverybody should enter farmâ.â
@daniella_ellz_designs: âItâs 6k I bought yesterday. I even felt cheated .â
@being_e4ma: âEating 3 times a day is now luxury.â
@360kiddiesitems: âUna still dey chop yam.. Wow, rich kid.â
@moda2anenergygod: âHmmmm, abeg na to try enter market now or bulk buy and share with someone ooo.â
@King_mancy: âBought one yam 7k on Sunday not funny at all.â
@fugar_gal: âSatisfying your cravings fit make you sell your kidney! after failed attempt at eating yam and egg sauce in my dream, i go meet dogo for market face am âman to manâ na 6k he later sell baby yam to me.â
@senorasecrets: âThe hike in food prices is ridiculous. I wish there was a way to lower the prices.â
@Reimestores: âPeople are complaining is just that media are not showing it much.â